Psalms. 117. Make all di nashons praiz God. Make all di pipol for di eart praiz am. Bikos E love us with di love wey nor dey fail and God goodness dey last forever. So make una praiz God!